[Lyrics] Okal – Irin Ajo (The Journey)

Irin Ajo (The Journey) Lyrics
Irin ajo mi laye ma ma je ki eni ke ni ba mi ko e
Irin Ajo mi laye oo ooo
Ma ma je ki eni ke ni bami Mo ooo
Verse 1
Na step by step I dey take am
Life na turn by turn so me I gat to stay calm
The street e no dey smile I gat to stay sharp
Say one day me sef go make am
The hustle tough I swear no be joke oo
This story wey I still dey yarn no be Zobo
But na papa God na him be my choko
Yee e yi…….No be Zobo Ye Yi e
Bridge
Won Ro mi pin Won fo ju di mi
Olorun gbemi soke ,Olorun Gbemi ga o
Yee e yi
Chorus
Irin ajo mi laye ma ma je ki eni ke Ani ba mi ko E
Irin Ajo mi laye oo ooo
Ma ma je ki eni ke ni bami Mo ooo(2ce)
Verse 2
Some people talk say I be dreamer (Dreamer)
When I waka pass them go dey whisper (Whisper)
Fake Friends be turning to hater s but I no send
That’s why I ll be saying this prayer E
Oluwa sha nu mi
Wa to mi so na
Ba mi ya won le nu
GBE mi de bi giga hannn
Bridge
Won Ro mi pin Won for ju di mi
Olorun gbemi soke ,Olorun Gbemi ga o
Yee e yi
Chorus
Irin ajo mi laye ma ma je ki eni ke Ani ba mi ko E
Irin Ajo mi laye oo ooo
Ma ma je ki eni ke ni bami Mo ooo(2ce)